top 100
·
top new
·
updates
·
submit lyrics
#
A
B
C
D
E
F
G
H
I
J
K
L
M
N
O
P
Q
R
S
T
U
V
W
X
Y
Z
Correct Ye Lyrics
Lyrics
►
Artists: B
►
Burna Boy
►
Correct Ye
Artist:
Song:
Comment:
Lyrics:
[Intro] Yeah My nigga...die for nothing My nigga...die for nothing My nigga...die for nothing ........ Oluwaburna o (ehn ehn) Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn ehn) Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh) [Verse 1] This one na gbedu wey dey ja pata Me I no get time I dey da pada Dada cover my face Calling me Lagbaja Biggie man wey no dey wear agbada Ahn Ahn (Ad libs) [Chorus] My nigga what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing My nigga what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing [Verse 2] Make you know say Anything wey you do Dem must commentate (I can't come and kill myself) So anything wey I dey do I dey try to dey do am my way (I can't come and kill myself) Plenty plenty plenty suffer wey we face Just to make sure money dey [Pre-Chorus] But my people dem go say I no want kpai I no want die I no want kpeme I want enjoy I want chop life I want buy motor I want build house I still want turn up [Chorus] My nigga what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing My nigga what's it gon' be G-Wagon or de Bentley The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing [Verse 3] Different things dem happening Schemes and packaging In er one night 4 shows I'm juggling Flow like the ocean My boat I'm paddling Shout out Shina Peller That's my bro; my family Frozen chains When it comes to money I dey concentrate Make I tell you straight You are not my mate If you be commissioner I be Head of state [Pre-Chorus] But my people dem go say I no want kpai I no want die I no want kpeme I want enjoy I want chop life I want buy motor I want build house I still want turn up [Chorus] My nigga what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing My nigga what's it gon' be? G-Wagon or de Bentley? The gyaldem riding with me I no fit Die for nothing [Outro] Oluwaburna o Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn ehn) Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye o Ye (ehn eh)
add rows