top 100
·
top new
·
updates
·
submit lyrics
#
A
B
C
D
E
F
G
H
I
J
K
L
M
N
O
P
Q
R
S
T
U
V
W
X
Y
Z
Correct Genesis Intro Lyrics
Lyrics
►
Artists: M
►
MG
►
Correct Genesis Intro
Artist:
Song:
Comment:
Lyrics:
Gbaga commot here bros I don come to take the throne, I no say i bad die I be beast i be throll, I dey fast Rappers dey slow bros like who dey stroll, I nor mean your girlfriend yash When i say me i go blow, Brush those rappers for the Game I no need toothpaste, Am heading to the top bro Infact me i dey in haste, Forget dustbin Na those rappers i still dey Waste When i say me i dey rap I no dey talk S,K The kind of flows make i dey Spit Dey brutalize like M.K Enter booth Spit anyhow like say the Place dey smell, Keep your test to yourself I no say i no well Uh yeah na me be the pussy bros Rappers na mensuration, 7days dem fade away *hiss*….Frustration, Dem dey hungry for my flow Isn’t that starvation, Me na fire when i come Dey burn dowm filling station Me na parle for the game Lyrically my hair dey white, You can tell that am a star All these rappers be like sprite, Wetin you de talk here Get the fuck outta my sight, A.K dey my Back Show Yourself Make me i Dey light, It’z abouth To get dawn 12:00 clock In the night, My flows be Like dread Locks Ya’all niggas Know its Tight, Fly anyhow Nor be say i Even board Flight, Omo my Flow carry Weight Pass who Dey gym Bring me Down UFUKI better dey dream, I dey murder beat pass josh Make create am, My song be lik form bros Bettr dey fill (FEEL) am Aa omo Afile Your boy M to the Gee WELCOME TO RESURRECTION
add rows