Femi Kuti - Dem Bobo lyrics | LyricsFreak
Correct  |  Mail  |  Print  |  Vote

Dem Bobo Lyrics

Femi Kuti – Dem Bobo Lyrics

Verse 1
Yesterday, Dem tell us sey,
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey,
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh Yes! Dem bobo!

Chorus
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

Verse 2
For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey,
Dem disguise another way.
To continue their crooked ways

Repeat Chorus
Share lyrics
×
Songwriters: Olufemi Anikulapo Kuti
Dem Bobo lyrics © BMG Rights Management

LyricFind
Lyrics term of use

Dem Bobo comments